
Leave me alone
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
See as dem dey para, dem dey form biggie man
Every time I waka, dem dey bring their wahala come
From morning till evening, na gossip dem dey yarn
Saying this, saying that, my spirit don dey down
Leave me alone oh! (Leave you alone oh!)
Make I chop my garri oh! (Chop am oh!)
Make I mind my business oh! (Mind am oh!)
Leave me alone oh! (Leave you alone oh!)
Make I hustle steady oh! (Hustle oh!)
Make I find my money oh! (Find am oh!)
see lyrics >>
Similar Songs
More from Fuzyon-I
Listen to Fuzyon-I Leave me alone MP3 song. Leave me alone song from album The Awakening is released in 2025. The duration of song is 00:03:25. The song is sung by Fuzyon-I.
Related Tags: Leave me alone, Leave me alone song, Leave me alone MP3 song, Leave me alone MP3, download Leave me alone song, Leave me alone song, The Awakening Leave me alone song, Leave me alone song by Fuzyon-I, Leave me alone song download, download Leave me alone MP3 song