All Alone
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
All alone all alone
(all alone I dey my own)
All of my feelings don dey rub all over me
E too dey show all the fuck wey I dey give
If I go overcome omo it's left to me
Papa no dey there wey for rescue me
It took me time to reason wetin I see
Sometimes the pain na the result of my deed
Of course, I did if I no do E for relief me
Deep down my belly all this shit no dey sweet me
see lyrics >>Similar Songs
More from SWISH
Listen to SWISH All Alone MP3 song. All Alone song from album All Alone is released in 2025. The duration of song is 00:03:03. The song is sung by SWISH.
Related Tags: All Alone, All Alone song, All Alone MP3 song, All Alone MP3, download All Alone song, All Alone song, All Alone All Alone song, All Alone song by SWISH, All Alone song download, download All Alone MP3 song