- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2020
Lyrics
Young people of this country
This your condition,it have enter another thing oo
Of the young people I know, Dele is the most qualified
Eh!,baba!,Me?,President
President,the one wey be president they,they better pass you
You no hear say France get 39year old president
Wetin I dey hear my guy no balance oo
Wetin I dey see walahi no be chais ooooooo
The matter be say food, light no dey
Man go work work,no pay
See the pikin wey dey cry,e mummy no dey
see lyrics >>Similar Songs
More from King KaZee
Listen to King KaZee 4040 MP3 song. 4040 song from album TOSA: The Other Side of Aba is released in 2020. The duration of song is 00:03:26. The song is sung by King KaZee.
Related Tags: 4040, 4040 song, 4040 MP3 song, 4040 MP3, download 4040 song, 4040 song, TOSA: The Other Side of Aba 4040 song, 4040 song by King KaZee, 4040 song download, download 4040 MP3 song