- Genre:Amapiano
- Year of Release:2025
Lyrics
E Get reason why say I nor like too Dey talk ,Dey talk man for no Dey like too Dey talk ,Dey talk is it because I nor like too Dey talk Dey talk
Baby go down low this your body ooo pass am make we rock am ooo like Raman Jago So wetin you carry ooo don’t you know you want too kill somebody yeah yeah baby go down low I Dey like this your gbedu ooo this your back waist want too kill patoriss
Dis Your Back Waist Want to kill Patoriss yeah yeah
Yes E Get reason why say I nor like too Dey talk Dey talk man for nor Dey like too Dey talk Dey talk is it because I nor like too Dey talk Dey talk man for nor Dey like too Dey talk *4
Wise man nor like too Dey talk Dey talk Dey talk is it because I nor like too Dey talk person wey get money nor like too Dey talk Dey talk
No do me ganja ooo dem Dey call me raster ooo I be killer ooo I be raster man you nor say you must respect yeah yeah I be killer ooo dem Dey call me raster ooo no do me ganja ooo
E Get reasons why say I nor like too Dey talk ,Dey talk man for no Dey like too Dey talk ,Dey talk is it because I nor like too Dey talk Dey talk
Wise man nor like too Dey talk Dey talk Dey talk is it because I nor like too Dey talk
see lyrics >>
Similar Songs
More from Pato
Listen to Pato Fem MP3 song. Fem song from album All That Matters is released in 2025. The duration of song is 00:02:41. The song is sung by Pato.
Related Tags: Fem, Fem song, Fem MP3 song, Fem MP3, download Fem song, Fem song, All That Matters Fem song, Fem song by Pato, Fem song download, download Fem MP3 song