
Ladder (Remix) ft. Flavour
- Genre:Pop
- Year of Release:2017
Lyrics
Ladder (Remix) ft. Flavour - Mr. 2Kay
...
iyeee yoooo oyolima yee, manana, 2Kay nwa mama
no fall the ladder wey u take climb up
no fall the ladder wey u take reach up
one day u go need am, u go need Am, one dey u go need am when u wan come down
never fall the ladder wey u take reach up
never fall the ladder wey u take climb up, one dey u go need am oooo u go need am, one dey u go need am ooo when u wan come down
I want to tell Una a story now (akuko uwa) about a girl called Gloria
the finest girl for the area,because of that she come do oo area(get away you) her mama talk one she talk two, neighbours beg am e don do,she big pass her mama to handle, her mama shout, she shout pass, Gloria vex begin park ehh, after many many years of hustle Gloria became successful but she was never peaceful,so she came back to area (agaracha must come back) to beg for mama forgiveness ehh but mama no dey eee ehhh,mama don go ooo Chai
no fall the ladder wey u take climb up never fall the ladder wey u take reach up one day u go need am ooo u go need am, one dey u go need am when u wan come down( oyolima) ,I thankGod for my life, my family and friends, I thankGod for my fans wey support my music,my brother I makwa when I start I was 13 years old ahh, iheanyi odoo na my mentor ooo oyolima, Eze chi okike bia nuru onu m,onye Chukwu goziri mmadu apughi ikocha okuko anaghi echefu onye foroya odu n'udu mmriri ehh, echefuna brother, le flavor Nwa mama,no fall the ladder wey u take climb up, never fall the ladder wey u take reach up, one dey u go need am ooo, u go need am, one day you go need am when u wan come down,no fall the ladder wey u take reach up, never fall the ladder wey u take climb up one day u go need am ooo u go need am, one dey u go need am when u wan come down,ee Charlie when u no get, na me be your guy wey get your back when u dey lack Charlie relax cos I get love for u, so take my Little make we share I no believe as things change for my guy, my guy change am for me,cos u make small money u come dey demo for me u go Dubai come back dey phoney for me, dey show me goodis dey give me level ooooo na never forget your humble beginning never forget people wey help you wey support you ehhh,no fall the ladder wey u take climb up no fall the ladder wey u take reach up one day u go need am ooo u go need am one day u go need am when u wan come down
Similar Songs
More from Mr. 2Kay
Listen to Mr. 2Kay Ladder (Remix) ft. Flavour MP3 song. Ladder (Remix) ft. Flavour song from album Ladder (Remix) is released in 2017. The duration of song is 00:04:24. The song is sung by Mr. 2Kay.
Related Tags: Ladder (Remix) ft. Flavour, Ladder (Remix) ft. Flavour song, Ladder (Remix) ft. Flavour MP3 song, Ladder (Remix) ft. Flavour MP3, download Ladder (Remix) ft. Flavour song, Ladder (Remix) ft. Flavour song, Ladder (Remix) Ladder (Remix) ft. Flavour song, Ladder (Remix) ft. Flavour song by Mr. 2Kay, Ladder (Remix) ft. Flavour song download, download Ladder (Remix) ft. Flavour MP3 song
Comments (14)
New Comments(14)
Vickrezz
ADEBAYO KEHINDEcp1uc
wish you win all silent battles....my pray for you always..If you are reading this right now, May God heal your wounded heart, remove your pain, stress, depression, anxiety, worries and problems. And, He may replace them with good health, everlasting happiness and peace. Amen
Sky Angel Okoye
4 real
Sir Isah Abdulazeez Esq
very true
Nsifon Isaac
na so better talk
David Obinwali
Na true talk
ayoifedapo
@kinghysha
Rabiat Merit Abu
nice
Theophilus T. Togba
awesome
Sweetdaddi
na true talk
uevve be dvehe ebe ehe ehehe evehehe e ehe e dhdbs sbshd dvehevevehevevehehjeevvrrhrvd dhd r eh