
Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Composure ft. Masterkraft & Odumodublvck - Guchi
...
Composure pelu Steeze Kaka kin fa wahala mafa backy Dey my Dey to avoid see finish Steady on my grind kan ma fimi shelomi Me me me Emini,Emini Omo San le tigan for this money mo ti Sanle tipe gan for this money Keep your advice if it’s not taking money Omo steeze na money Composure na money When I dey on my trips No time for rubbish Mope Ire, yodi GBA doggy yi malo shemi And for those wey dey talk talk talk Tell them oribu ma bayin So I keep my composure everytime moketantantan Everything I do make e jo rawon show workings nobe chochocho So I keep my composure make them talk Wetin them dey talk Omo ologo mon jaiye lo Me I no send anyone Oluwa Dey for me Mio le jabo rara oo Cos I be the light and I know Mio le jabo rara io Jehova Dey for me Mio le jabo rara oo Cos I be the light and I know Mio le jabo rara oo I Dey chop life with Ease 100% on my P’s Even if you no believe Wetin go be go still be ee Nothing fit to stop the steeze I Dey chop life with Ease 100% on my P’s Even if you no believe Wetin go be go still be Nothing fit to stop the steeze Abi which kind life be this Everybody turn on me Everybody turn on me Now It’s me versus me And I go survive On G Ibadan wizzy Mon jaiye lo Bad energy Oya gbalelo Balenciaga mi ontana gan Sheybi na my life I go carry on I go carry onnnnn Ege Baba na Presh no fit to seke People go say what they say I go do what I do Up up way kosegele Composure pelu Steeze Kaka kin fa wahala mafa backy Dey my Dey to avoid see finish Steady on my grind kan ma fimi shelomi Me me me Emini,Emini Omo San le tigan for this money mo ti Sanle tipe gan for this money Keep your advice if it’s not taking money Omo steeze na money Composure na money When I dey on my trips No time for rubbish Mope Ire, yodi GBA doggy yi malo shemi And for those wey dey talk talk talk Tell them oribu ma bayin So I keep my composure everytime moketantantan Everything I do make e jo rawon show workings nobe chochocho So I keep my composure make them talk Wetin them dey talk Omo ologo mon jaiye lo Me I no send anyone Oluwa Dey for me Mio le jabo rara oo Cos I be the light and I know Mio le jabo rara io Jehova Dey for me Mio le jabo rara oo Cos I be the light and I know Mio le jabo rara oo I Dey chop life with Ease 100% on my P’s Even if you no believe Wetin go be go still be ee Nothing fit to stop the steeze I Dey chop life with Ease 100% on my P’s Even if you no believe Wetin go be go still be Nothing fit to stop the steeze Abi which kind life be this Everybody turn on me Everybody turn on me Now It’s me versus me And I go survive On G Ibadan wizzy Mon jaiye lo Bad energy Oya gbalelo Balenciaga mi ontana gan Sheybi na my life I go carry on I go carry onnnnn Ege Baba na Presh no fit to seke People go say what they say I go do what I do Up up way kosegele.
Similar Songs
More from Guchi
Listen to Guchi Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK MP3 song. Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song from album Composure is released in 2024. The duration of song is 00:02:45. The song is sung by Guchi.
Related Tags: Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK MP3 song, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK MP3, download Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song, Composure Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song by Guchi, Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK song download, download Composure ft. Masterkraft & ODUMODUBLVCK MP3 song
Comments (48)
Top Comments (1)
Music Promo Num 1
New Comments(48)
chidera emoji
guchi I wish you were here for me now
Mr Avalenche omenka
Nigeria
Athanasius RC
If you want this kind of song follow me
Itshim_ulafala
If you’re here to check out this amazing song, please view my profile, there are mind blowing songs, worth your time and thanks
Music Promo Num 1
[0x1f63f][0x1f63f][0x1f63f]
181522768
Odumudubluck Sabi sing oo
bezalel h7cqh
Guchi's best for now i love this amapiano ride on
John blackwl572
big kala
Christy jezz y
Love u Odumodublack
177837246
Love you❤ and your music Gucci ❤❤❤
177837246
love you Gucci. .
Kenji hinata
big kala
[0x1f63f][0x1f63f][0x1f63f]>