- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Evidence - Joshua Kaze
...
Joshua Kaze by the way!
(Now ladies and gentlemen,lend me your ears)
Dem be-Dem be-
Dem been wan make I scatter cuz I no fall in to their pattern
Na person wey foor F up,e no matter wetin fit start am
I no dey raise person wey no wan come up I go just drop am,leave am
Any issue wey dey,I be G,responsible receive am.
Person call my phone wan try advise me but I tell am later
He wan dey talk Cho cho cho for mouth e no wan press me paper
Danger for person wey take wager e think say dem go rate am,save am,e too dey cap nonsense but e no go matter if he no make am
see lyrics >>Similar Songs
More from Joshua Kaze
Listen to Joshua Kaze Evidence MP3 song. Evidence song from album Evidence X Greatest Rap Freestyle Of All Time is released in 2024. The duration of song is 00:02:17. The song is sung by Joshua Kaze.
Related Tags: Evidence, Evidence song, Evidence MP3 song, Evidence MP3, download Evidence song, Evidence song, Evidence X Greatest Rap Freestyle Of All Time Evidence song, Evidence song by Joshua Kaze, Evidence song download, download Evidence MP3 song
Comments (1)
New Comments(1)
Kamsiifendu01
I really love ur song josh