Nobody Holy ft. Fem_xl
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
Person tell me say na man wey dey reason too much Dey scratch bear bear
Na the reason I too trim, Mike Tyson I don Dey fight my fears
Omo I don wipe my tears still get plenty wey man go shed cos for the street nobody cares
It's all man for himself ALL MAN FOR HIMSELF
Only water wey go comot my eye na tears of joy
But Babylon wan fi see we George Floyd
Unfulfilled without correcting our flaws
Oh lord please have mercy on us!
I've been heartbroken and disappointed
So many kele done broke my trust
I had to carry my cross
see lyrics >>Similar Songs
More from EMINEL
Listen to EMINEL Nobody Holy ft. Fem_xl MP3 song. Nobody Holy ft. Fem_xl song from album MiCROPHONE CHAMPiON is released in 2024. The duration of song is 00:02:26. The song is sung by EMINEL.
Related Tags: Nobody Holy ft. Fem_xl, Nobody Holy ft. Fem_xl song, Nobody Holy ft. Fem_xl MP3 song, Nobody Holy ft. Fem_xl MP3, download Nobody Holy ft. Fem_xl song, Nobody Holy ft. Fem_xl song, MiCROPHONE CHAMPiON Nobody Holy ft. Fem_xl song, Nobody Holy ft. Fem_xl song by EMINEL, Nobody Holy ft. Fem_xl song download, download Nobody Holy ft. Fem_xl MP3 song