
Mama Mia
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Girl I go mount you, follow you side to side
Wetin you carry behind you, I swear down e dey my eye
Only me go dey handle you, properly everytime
Anytime wey she come through, na so I dey come alive, yeah
See my baby lomonor, I no go fit to give you space
Now e come dey be like say, if you leave me I go craze
See my baby lomonor, backside heavy like truck
Melanie from down to top, many things I no fit talk
Mama mia, love wey you give me I never see
Mama mia, the thing wey you do me I no believe
Mama mia, love wey you give me very sweet
see lyrics >>Similar Songs
More from May19
Listen to May19 Mama Mia MP3 song. Mama Mia song from album Compilation is released in 2024. The duration of song is 00:02:51. The song is sung by May19.
Related Tags: Mama Mia, Mama Mia song, Mama Mia MP3 song, Mama Mia MP3, download Mama Mia song, Mama Mia song, Compilation Mama Mia song, Mama Mia song by May19, Mama Mia song download, download Mama Mia MP3 song