- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Because of you I don stop shina
Stop shina o
See wetin you cause
See wetin you cause
All the girls for my phone book I don block
See my heart dey cut anytime you call
E dey make me feel like say heaven won fall
I be rude boy I no get joy
Na because of you wey I turn good boy
Indaboski I no dey gree love
Afi'gba to get mi ewo (ewo)
see lyrics >>Similar Songs
More from Vicki D
Listen to Vicki D Ewo MP3 song. Ewo song from album Ewo is released in 2024. The duration of song is 00:02:42. The song is sung by Vicki D.
Related Tags: Ewo, Ewo song, Ewo MP3 song, Ewo MP3, download Ewo song, Ewo song, Ewo Ewo song, Ewo song by Vicki D, Ewo song download, download Ewo MP3 song