
INTRODUCTION
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Me I no con find trouble for this place
I just wanna find my space
I know say una never know my name
How many followers I get for my page
Wo ni pe Shey kin pe aye Tin Shey
Since he don Dey sing Wetin he gain
Ahhh Baba God dey handle my case
Search goggle you go see my name!
I be black boy from trenches
Doing many things except bad thing
In my music I be investing
And I still Dey pray for more blessing
see lyrics >>Similar Songs
More from Boy Yusluv
Listen to Boy Yusluv INTRODUCTION MP3 song. INTRODUCTION song from album INTRODUCTION is released in 2024. The duration of song is 00:01:27. The song is sung by Boy Yusluv.
Related Tags: INTRODUCTION, INTRODUCTION song, INTRODUCTION MP3 song, INTRODUCTION MP3, download INTRODUCTION song, INTRODUCTION song, INTRODUCTION INTRODUCTION song, INTRODUCTION song by Boy Yusluv, INTRODUCTION song download, download INTRODUCTION MP3 song