- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
Many times we pray
Many times we cry
Many times we dey vex when we no get reply
See these things you feel
My brother I know it's real
But make you take am easy
Cos this thing fit be him will, So
If God say yes, yes na yes
If Him say no, make you no vex
This God wey call you sabi pass you
Make you try make you follow am dey go
see lyrics >>Similar Songs
More from Vinny Vince
Listen to Vinny Vince Follow MP3 song. Follow song from album LIFT OFF is released in 2024. The duration of song is 00:04:02. The song is sung by Vinny Vince.
Related Tags: Follow, Follow song, Follow MP3 song, Follow MP3, download Follow song, Follow song, LIFT OFF Follow song, Follow song by Vinny Vince, Follow song download, download Follow MP3 song