![Letting Go](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/01/494a057f9f9b48ef90f000a005512e2c_464_464.jpg)
Letting Go
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
God
Your love na the finest thing wey dey my life
God
Your love na the finest thing wey dey my life
Nothing come close no one fit to try
Na coz of You dem dey say I dey shine
Me I dey shine o
Oh God na because of You I never lose my mind
All the things I don see for dis life
Fit to make a man go mad go mad
see lyrics >>Similar Songs
More from Jlyricz
Listen to Jlyricz Letting Go MP3 song. Letting Go song from album Spirit & Rhythm II is released in 2023. The duration of song is 00:02:49. The song is sung by Jlyricz.
Related Tags: Letting Go, Letting Go song, Letting Go MP3 song, Letting Go MP3, download Letting Go song, Letting Go song, Spirit & Rhythm II Letting Go song, Letting Go song by Jlyricz, Letting Go song download, download Letting Go MP3 song