NO GREE FOR ANYBODY
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
I don't even know about you but I know say me I no dey gree for anybody
Especially people wey be say dem no like as I no dey wan gree for anybody
Olopa no fit catch tif but e wan teach me how to talk, omo, which kain thing
At your age you suppose know say your job description no be witch-hunting
We are never too scared of the midnight
We go dey their body like skin-tight
Go for the jugular, nobody go dey miss with the boys we go burst their windpipes
So if you know say e dey bite you for body say we no dey gree for anybody
E better make you think am twice cuz las las, we no dey gree for anybody this year
No gree for anybody, no gree for anybody, weda na olopa
Gree for anybody? Make we gree for anybody? Omo, iro lon pa
see lyrics >>Similar Songs
More from GAD THE SCREAMER
Listen to GAD THE SCREAMER NO GREE FOR ANYBODY MP3 song. NO GREE FOR ANYBODY song from album NO GREE FOR ANYBODY is released in 2024. The duration of song is 00:02:23. The song is sung by GAD THE SCREAMER.
Related Tags: NO GREE FOR ANYBODY, NO GREE FOR ANYBODY song, NO GREE FOR ANYBODY MP3 song, NO GREE FOR ANYBODY MP3, download NO GREE FOR ANYBODY song, NO GREE FOR ANYBODY song, NO GREE FOR ANYBODY NO GREE FOR ANYBODY song, NO GREE FOR ANYBODY song by GAD THE SCREAMER, NO GREE FOR ANYBODY song download, download NO GREE FOR ANYBODY MP3 song