
No Forget Home
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
No Forget Home - Timi Dakolo
...
As you dey go so, no forget home o, no forget area when you don blow blow blow
As you dey go so, no forget home o, people wey dey there when life been slow slow slow
My papa tell me say for life o, money fit to change my mind o, so when you get am make you humble o, so you no go lose your brain. As e dey be, put am for mind o, say this life na sack o, you no fit run am alone..
As you dey go so, no forget home o, no forget area when you don blow blow blow
As you dey go so, no forget home o, people wey dey there when life been slow slow slow (X2)
Oga take am easy o, bio bio bio, oh remember life na turn by turn yo yo yo, when e reach your turn try make sure you show some love, cos you no go know, tori fi change when tomorrow show. Timebi nothing dey this life you know? Do good while you can, and make you start from yard.
As you dey go so, no forget home o, no forget area when you don blow blow blow
As you dey go so, no forget home o, people wey dey there when life been slow slow slow (X3)…
Similar Songs
More from Timi Dakolo
Listen to Timi Dakolo No Forget Home MP3 song. No Forget Home song from album The Chorus Leader is released in 2024. The duration of song is 00:03:07. The song is sung by Timi Dakolo.
Related Tags: No Forget Home, No Forget Home song, No Forget Home MP3 song, No Forget Home MP3, download No Forget Home song, No Forget Home song, The Chorus Leader No Forget Home song, No Forget Home song by Timi Dakolo, No Forget Home song download, download No Forget Home MP3 song
Comments (2)
New Comments(2)
Gaby-C Beatz
ALUTABENZ
nice song
This is classic. Amazing Afro soul sound