
Growth
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Growth - Mr442
...
yey yeah ye!!! . 442 me I never see wetting I no fit keu, na before I dey feel some reason keu. dey try to connect, but me I no fit come, but now you can see the growth on me. I changed na lie, is a growth in me walai, how many time you dey for me, wey you go talk say you dey count on me. aha yaneh, diga baya kenan, na wucheka yenzun shekenan na girmeka na wuche shafinka. we run things sai soro!!! touch man touch 2. 4,4,2,2, shut down or O2, I sub my fortune, na rikeh metri Maida decision, I found out!!!! now say I focus on me not on you that's why I carry the growth on me, I focus on me not on you he? suna nemanmu su na son suganmu, nangani nan zasu barmu, mu minshige harkan gabanmu, yeszun duniya ke bidarmu. as you see koya na mosa, Dem dey see, am making wais man, no fit see, tell me something I never see... ah never see. as you see, .koya na mosa Dem dey see am making wais man, no fit see tell something I never see.... London neh ke nema na, gobe zanje Canada, jibi zan shike Ghana, ni banajin magana. Hennessy neh yi Miksa da sobo, kagajiya al'adan garinmu, Dan Zaria channeh garinmu, yenzun duniya kebidarmu!!! as you see koya na mosa Dem dey see . am making wais man . no fit see tell me something I never see... I never see . Dem go collect wotowoto (wotowoto) wotowoto automatic autototo (Yeah yeah ye) suna nemanmu su na son suganmu . nangani nan zasu barmu, mu minshige harkan gabanmu, yeszun duniya ke bidarmu. as you see, koya na mosa, Dem dey see, am making wais man no fit see . tell me something I never see ... ah never see .as you see. koya na mosa Dem dey see am making wais man no fit see tell me something I never see!!!!
I never see
tell me something I never see.........
Similar Songs
More from Mr442
Listen to Mr442 Growth MP3 song. Growth song from album Growth is released in 2023. The duration of song is 00:02:26. The song is sung by Mr442.
Related Tags: Growth, Growth song, Growth MP3 song, Growth MP3, download Growth song, Growth song, Growth Growth song, Growth song by Mr442, Growth song download, download Growth MP3 song
Comments (6)
New Comments(6)
Abdulrahman Abdullahi Bashir
169041000
great boss
171033459
Hhh mr 442
sadiqroiqs
give them woto woto
Mr Garus
Nice 1 boss
Waleedff5kk
Yaro ya girma
nice