![Intro (Free Me)](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/49/rBEeM1f9J6-AQ8IlAACyGIhWO5A449.jpg)
Intro (Free Me)
- Genre:Afropop
- Year of Release:2008
Lyrics
See na who be the bad belle dem
Wey no want terry g to make am
Make una tell am sey god dey
Terry g want to stay
Na who talk sey I no go make am
Na who talk sey me I dey fake am
Chai no think am oh
No think am
God don change plan
Cos I remember does days
Wey I dey waka kurukere
see lyrics >>Similar Songs
More from Terry G
Listen to Terry G Intro (Free Me) MP3 song. Intro (Free Me) song from album Free Me is released in 2008. The duration of song is 00:01:33. The song is sung by Terry G.
Related Tags: Intro (Free Me), Intro (Free Me) song, Intro (Free Me) MP3 song, Intro (Free Me) MP3, download Intro (Free Me) song, Intro (Free Me) song, Free Me Intro (Free Me) song, Intro (Free Me) song by Terry G, Intro (Free Me) song download, download Intro (Free Me) MP3 song
Comments (1)
New Comments(1)
wizlips
who talk say I no go make am