
Party with Chioma
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Eli li Nashe se ni mo vun un kuni mote perebote lisha de nuh Oluwa lo ni..
Wake up on a Friday morning still dressed in my baggy nightwear stand up and I pray to jehovah, thank him for his joy and mercies this blessings don too plenty Oluwa Dey watch my steppings anytime I don loose settings e de pick me restore my pieces move on with my daily duties, come back we don Dey for evening it's time to party my people no fear dem go still serve free just chill you go see something make una go wear una dancing jeans oo black shoe oya tie your lace cause you go dance dance till the morning comes oo oo woah woah oh no no
So i go de with….
Chioma chioma chiomaaaaaa dis your body e carry power oh no ooo and tonight you must ju ibadi for this party oo no form for me iyo ooo o
Chioma chioma chiomaaaaaa dis your body e carry power oh no ooo and tonight you must ju ibadi for this party oo no form for me iyo ooo ooo cause
Ikele plenty oo so no do me somethin wey go make me de fumble o if you no do no
stress
Me oo cause i no fit de force you oo woah, woah oh oh no no Se
Chioma chioma chiomaaaaaa dis your body e carry power oh no
see lyrics >>Similar Songs
More from Tox Kidd
Listen to Tox Kidd Party with Chioma MP3 song. Party with Chioma song from album Party with Chioma is released in 2023. The duration of song is 00:03:36. The song is sung by Tox Kidd.
Related Tags: Party with Chioma, Party with Chioma song, Party with Chioma MP3 song, Party with Chioma MP3, download Party with Chioma song, Party with Chioma song, Party with Chioma Party with Chioma song, Party with Chioma song by Tox Kidd, Party with Chioma song download, download Party with Chioma MP3 song
Comments (3)
New Comments(3)
Moses_boom
Ajay stixx_25
keep it up bro
tonymiuzik
nice one bro
[0x26a1][0x26a1][0x26a1]