![Deserve](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/08/b116afe1f4ca464fb4f5529a81fc6c34_464_464.jpg)
Deserve
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Say pause
Many things that you did to me wey I just endure
Many girls wey dey my side but na you I endorse
Now you dey yarn me story, oh you dey yarn dust
My head don lost
My paddy adore you
My mama been know you
My papa been dey feel you
Still yet, you dey play me
If dem tell me say you go do me so
see lyrics >>Similar Songs
More from Ericmars
Listen to Ericmars Deserve MP3 song. Deserve song from album Deserve is released in 2023. The duration of song is 00:03:00. The song is sung by Ericmars.
Related Tags: Deserve, Deserve song, Deserve MP3 song, Deserve MP3, download Deserve song, Deserve song, Deserve Deserve song, Deserve song by Ericmars, Deserve song download, download Deserve MP3 song