- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Allot of yute in life can't take it no more
But we Dey hope one day e go better for sure
Yeah we gonna shine brighter dan d morning sun
Because hope don dey e go better for sure
Cuh
I don taya for dis yawa wey dey my country
Dem just dey kill everybody, pack all the money
Even dey hide food
I don taya for dis yawa wey dey my country
For my country d politicians kill people for outside
Ohh no no
see lyrics >>Similar Songs
More from keleofficial
Listen to keleofficial Yawa MP3 song. Yawa song from album ENERGY (Sweet Gangsta) Playlist II is released in 2023. The duration of song is 00:02:07. The song is sung by keleofficial.
Related Tags: Yawa, Yawa song, Yawa MP3 song, Yawa MP3, download Yawa song, Yawa song, ENERGY (Sweet Gangsta) Playlist II Yawa song, Yawa song by keleofficial, Yawa song download, download Yawa MP3 song