- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Allot of yute in life can't take it no more
But we Dey hope one day e go better for sure
Yeah we gonna shine brighter dan d morning sun
Because hope don dey e go better for sure
Cuh
I don taya for dis yawa wey dey my country
Dem just dey kill everybody, pack all the money
Even dey hide food
I don taya for dis yawa wey dey my country
For my country d politicians kill people for outside
Ohh no no
Na so me call on jah
Pray to jah jah
Call on jah
Jah jah pray to jah jah
No be bad ting say dem born you and me
Mr can you see now
I can not have it again
All of us know
When we dey for Shitta
Ojuelegba, Shangisha
Everyday and night
We nor Dey get light
And even for for bariga
We dey do our best we dey ginger
Situation tight
Omo boys dey try
So Ohh ohhhh
Na so me call on jah
Pray to jah jah
Call on jah
pray to jah jah
No be bad ting say dem born you and me
Mr can you see now
I can not have it again
All of us know
I don taya for dis yawa wey dey my country
For my country d politicians kill people for outside
Kolo kolo