Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Mmm (Money on My Mind) - Callis Dmb

...

ohh woowooo yeah... oh woowooo eyy yeh yeh yeh... dey call me DMB oohh uuhh uuhh eyy yeh yeh eyy! it's been a long time coming man na long time something... e don tey wey I give Dem something... e don dey wey Dem feel my sound.. u know ahh ahh u know.. eyy nd I dey put in work.. I dey push my hustle.. man I steady for this street kind hustle.. steady grinding so man fit to Bub(bubble) u know! ahhh ahh u know!! so me put in work all day make the hustle pay if baby call my fon tell her I no get time for Play... am only about my money and my hustle... Eyy... my money and my hustle so me put in work all day make the hustle pay if baby call my fon tell her I no get time for Play... am only about my money and my hustle... Eyy... my money and my hustle money on my mind u know money on my mind u know... ooo I dey hustle for the paper now! you can just call me later... Oh later… money on my mind u know money on my mind u know... ooo I dey hustle for the paper now! you can just call me later.. oh later... if you dey feel am make you shout alleh Make you shout Alleh... say plenty vibes only... plenty vibes only... if you dey feel am make you shout alleh… Alleh Make you shout Alleh... say… plenty vibes only... plenty vibes only... if na money be the problem... no worry brodaman we go make am... make you believe in urself put in work all day oluwa go dey grace am... I know sometimes say e be like say man no dey try try u don suffer say ur time don dey pass pass... so make u no go give up! ooo brodaman brace up ooo oohhhh… E don delay we know say ahh! e don too tey so make you no go give up ooo brodaman brace up oo.. I know say ahh! e don delay you know say e don too tey! so make you no go give up oo brodaman brace up ooo so me put in work all day make the hustle pay if baby call my fon tell her I no get time for Play... am only about my money and my hustle... Eyy... my money and my hustle so me put in work all day make the hustle pay if baby call my fon tell her I no get time for Play... am only about my money and my hustle... Eyy... my money and my hustle money on my mind u know money on my mind u know... ooo I dey hustle for the paper now! you can just call me later... oh later... money on my mind u know money on my mind u know... ooo I dey hustle for the paper now! you can just call me later... oh later… if you dey feel am make you shout alleh shout Alleh... say… plenty vibes only... plenty vibes only... If you Dey feel am Make you shout alleh Shout alleh Say… Plenty vibes only Plenty vibes only outro ....

Similar Songs

Listen to Callis Dmb Mmm (Money on My Mind) MP3 song. Mmm (Money on My Mind) song from album Mmm (Money on My Mind) is released in 2023. The duration of song is 00:03:45. The song is sung by Callis Dmb.

Related Tags: Mmm (Money on My Mind), Mmm (Money on My Mind) song, Mmm (Money on My Mind) MP3 song, Mmm (Money on My Mind) MP3, download Mmm (Money on My Mind) song, Mmm (Money on My Mind) song, Mmm (Money on My Mind) Mmm (Money on My Mind) song, Mmm (Money on My Mind) song by Callis Dmb, Mmm (Money on My Mind) song download, download Mmm (Money on My Mind) MP3 song

Comments (2)

0/500

    New Comments2

    peter chukwuneme

    kudos for the good work ur putting on . good mucis .

    Limcloud

    It has been long i listen to something unique like Dis ....Bravo callis

    +

        -   or   -

        -   or   -

        NG +234
            -You can log in via below methods-
            Reset password via e-mail
            -or-
            Reset password via e-mail
            If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

            Please Select A Playlist

            Add New Playlist

            Share on

            Embed: Love & Light EP

            Custom Size :

            • Default
            • Desktop(300*600)
            • Mobile(300*250)

            Type :

            • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
            Get Boomplay Premium
            for
            Payment Method
            Pay With
              Review and pay
              Order Date
              Payment Method
              Due Today
              Flutterwave
                Subscription Successful

                Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

                Now you have access to all the features of Boomplay App.
                Payment Failed

                Please check your balance and then try again.

                You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
                Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
                Payment Processing...
                10 s

                Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

                Payment Processing
                Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
                About Order Status