
Armrober
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Armrober - Bamogee
...
Intro Who goes ehh ... Is your bamogee baba Bamogee lo nbo yee Ahhhhh woni ka soro soke baba buhari ....have you ever been to Sars station asin Where everybody is arm robber ........ If you thief, you no thief (Armrobber) To bajo shaku shaku armrobber Toba ka eh pelu olosho armrobber Ejidegi with one pa armrobber Walahi oti di eru ijoba armrobber You be this you be that (armrobber ) You be this you be that (armrobber You be this you be that (armrobber For Sars station nko armrobber For swatt station nko armrobber For naija as whole armrobber Even gongon ehi sef armrobber....... Verse one Bimo se wole pelu ginger All my guys they begin they wonder woni ibo gongon gon moti cash out, oloshi omo eh Gara out Bamogee omo buruku pelu igboya ,if you contact me you don contact Corona Bia nwanne Katie gi nah full line makana men anorozi na play line Ginger yourself once and for all oooo,cos if you kpai your mama go cry ooo And nah you suppose carry her cross ,why iji amacha nah dull oooh If you thief, you no thief (Armrobber) To bajo shaku shaku armrobber Toba ka eh pelu olosho armrobber Ejidegi with one pa armrobber Walahi oti di eru ijoba armrobber You be this you be that (armrobber ) You be this you be that (armrobber You be this you be that (armrobber For Sars station nko armrobber Verse 2 Enwete gi with risler ah charge gi with robbery with firearms, anwa anwa nwete gi with one pa 21 years ikaruya na Ngan Umuazia nemere mu Para mana ego on my mind and Nga enweya End Sars end Sars asimu lai lai, Nwete unu no okporo nga eri unu ka Mai Mai Money on my mind nma asinwuya bye bye ,abani nderi ka men ji amuanya 12 o'clock ka men ji asu afa (working hours) Ogba brake asi mu gi piachie ya tichaya mana ogba ngbu once pia gbuo ya ,Maka na ife men na chuzi bu kwa dollars and for this life nge esoro ibem rieya Nputa na ogbo nne spend na dollars. .... If you thief, you no thief (Armrobber) To bajo shaku shaku armrobber Toba ka eh pelu olosho armrobber Ejidegi with one pa armrobber Walahi oti di eru ijoba armrobber You be this you be that (armrobber ) You be this you be that (armrobber You be this you be that (armrobber For Sars station nko armrobber
Similar Songs
Listen to Bamogee Armrober MP3 song. Armrober song from album Armrober is released in 2023. The duration of song is 00:02:57. The song is sung by Bamogee.
Related Tags: Armrober, Armrober song, Armrober MP3 song, Armrober MP3, download Armrober song, Armrober song, Armrober Armrober song, Armrober song by Bamogee, Armrober song download, download Armrober MP3 song