Holiday Rema! (Instrumental)
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Holiday Rema! (Instrumental) - Gye Poppin
...
     "Holiday" lyrics Rema Lyrics Follow Rema on Bandsintown "Holiday" Another banger! First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na im make me thief my own guy laptop Came out alive omo me I thank God My money big you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor Straight out of Benin I drop Rema EP 2019 they think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey bin pain me Be say una no wan be believe I will never forget the time wey bad belle dem Cast us away fast forward to today Everyday na holiday Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor Kpor kpor Say we no dey ball o Ball o Say my circle chekele but we go give you last card check up Make you no hate make you pray for the abili - abili - ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema to jó mi mo nshako Many nights wey I no sleep, wey I no sleep One hit I go oversea Still many people dey laugh me But I steady believe one favor please Keep my family strong for me God I dey on my knees Straight out of Benin I drop Rema EP 2019 they think say the gbedu go finish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey bin pain me Be say una no wan be believe I will never forget the time wey bad belle dem Cast us away fast forward to today Everyday na holiday Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey I will never forget the time wey bad belle dem Cast us away fast forward to today Everyday na holiday Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
Similar Songs
More from Gye Poppin
Listen to Gye Poppin Holiday Rema! (Instrumental) MP3 song. Holiday Rema! (Instrumental) song from album Holiday Rema! (Instrumental) is released in 2023. The duration of song is 00:02:46. The song is sung by Gye Poppin.
Related Tags: Holiday Rema! (Instrumental), Holiday Rema! (Instrumental) song, Holiday Rema! (Instrumental) MP3 song, Holiday Rema! (Instrumental) MP3, download Holiday Rema! (Instrumental) song, Holiday Rema! (Instrumental) song, Holiday Rema! (Instrumental) Holiday Rema! (Instrumental) song, Holiday Rema! (Instrumental) song by Gye Poppin, Holiday Rema! (Instrumental) song download, download Holiday Rema! (Instrumental) MP3 song