Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Love ft. Billirano - Vasatyle

...

(intro) ooo a eh fio na na Vasa i am I am Billirano (verse one : vasatyle) she say I can't date you you're not my type and your future na my throwback she no lie she say I dey waste her time and she say love is not enough say no loving she go chop say she go find another Bobo weh go give her more than love No be boy weh dey stay with mama weh no get 2k for aza boy weh dey beg friends for rabba she say oriburuku back to sender she say she deserves love and affection no be boy weh go give her infection or hypertension she say get lost she say F you F me and F love arghhh eh (chorus) vasatyle but I just want love oo just want love but I just want love just want love U do me dirty make I no lie I no get Visa how I want fly if na something weh we fit to sort you for call me back ola wetin dey sup ooo Mami she say na my set dey do dorime o foju mi ri my bro she show me pepper she no believe E fit for change for me odun tun ti de I no fit pay her bills otun nipe who I be I no adeleke pikin and she don dey show me many many film sacrifice my life and even my money sometimes this kind stuff e dey pain person see I jus want love ooo me I no want dirty love oooo I gave you all my trust but o mumisere na you they turn me on ooo (chorus) vasatyle but I just want love oo just want love but I just want love just want love (vasatyle ) Gimme love gimme nwantiti na for you I sing sing and I no fit buy face id and I fit buy you expensive (Billirano-) Ogini gimme love gimme nwantiti na for I jus dey sing sing sing and I no fit afford face id and I no fit buy you expensive wig (outro)

Similar Songs

Listen to Vasatyle Love ft. Billirano MP3 song. Love ft. Billirano song from album Love is released in 2023. The duration of song is 00:02:57. The song is sung by Vasatyle.

Related Tags: Love ft. Billirano, Love ft. Billirano song, Love ft. Billirano MP3 song, Love ft. Billirano MP3, download Love ft. Billirano song, Love ft. Billirano song, Love Love ft. Billirano song, Love ft. Billirano song by Vasatyle, Love ft. Billirano song download, download Love ft. Billirano MP3 song

Comments (9)

0/500

    New Comments9

    King ojay o9nrw

    vasatyle just got the style

    idengelipius

    boss man

    dpoblackz2

    [0x1f631][0x1f631][0x1f631]

    feranmiga0zsga0zsga0zsga0zs

    bro im always follow if you know me on tictok jamesbush_

    Frankmartin0

    Good one bro God bless

    Cloud 9ine123

    Vasatyle Billi[0x1f607]

    Sammy 240cg

    Give it to them Idan ejeh from Sammy

    Deleted User

    your music always cool my mind thank you for this new music "vasatyle and billirano

    Bæby Pèárl

    Thank you for this beautiful song it's great shout out to vasatyle and billirano

    +

        -   or   -

        -   or   -

        NG +234
            -You can log in via below methods-
            Reset password via e-mail
            -or-
            Reset password via e-mail
            If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

            Please Select A Playlist

            Add New Playlist

            Share on

            Embed: Love & Light EP

            Custom Size :

            • Default
            • Desktop(300*600)
            • Mobile(300*250)

            Type :

            • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
            Get Boomplay Premium
            for
            Payment Method
            Pay With
              Review and pay
              Order Date
              Payment Method
              Due Today
              Flutterwave
                Subscription Successful

                Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

                Now you have access to all the features of Boomplay App.
                Payment Failed

                Please check your balance and then try again.

                You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
                Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
                Payment Processing...
                10 s

                Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

                Payment Processing
                Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
                About Order Status