
Hunger Dey Catch Us ft. David kingx
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Hunger Dey Catch Us ft. David kingx - Mulzin boy
...
How e dey be like na my people It's your boy mulzin boy in the building Yeah Humble, humble Verse 1 E no dey easy for person way never hustle before who dey hustle knows say the G e hard man not sleeping every night The street na para military so me don burst out with my kaki and my kala gum my body No put body for watin no concern you Mulzin boy don Burst out o A gangster from pH city, make you just know like that Sometimes I go dey para based on the way things dey expensive Man no fit chop food again remain for he brother Based on the sapa rate The government don fuck us up Dem dey make us to dey cry every day CHORUS: My people Dem dey wonder why this life come be like this oh Na government way cause am Na government way do us(x2) The food are expensive Watin Dem want make we come do eh Hunger dey catch us Hunger dey blow us(x2) Verse 2 king davidx The government na de f up No be this thing we been vote for Promises wey them been make Na em they de break Now na who go help us? Normally they supposed share funds But they rather choose to de wreck us National cake them de bake since 90s omo na when e go reach us? The masses are crying, government no care the people are dying Flood de come o, e don swallow our houses and our properties The government should do something What the heck are they sleeping? Food no dey Security gbess The men at the top na which way SARS own na to dey burst boys, de collect the one wey them hustle The men in black them no get joy them go lower you till you humble We no go wait for government Sha omo we go try our best Omomi now I press Bad as e bad omomi de boy go collect CHORUS: My people Dem dey wonder why this life come be like this oh Na government way cause am Na government way do us(x2) The food are expensive Watin Dem want make we come do eh Hunger dey catch us Hunger dey blow us(x2) Dem don't know It's Badda man gang
Similar Songs
Listen to Mulzin boy Hunger Dey Catch Us ft. David kingx MP3 song. Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song from album Hunger Dey Catch Us is released in 2023. The duration of song is 00:03:29. The song is sung by Mulzin boy.
Related Tags: Hunger Dey Catch Us ft. David kingx, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx MP3 song, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx MP3, download Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song, Hunger Dey Catch Us Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song by Mulzin boy, Hunger Dey Catch Us ft. David kingx song download, download Hunger Dey Catch Us ft. David kingx MP3 song
Comments (1)
New Comments(1)
MulzinBoyy
good music