
E NO GO FIT
- Genre:Gospel
- Year of Release:2022
Lyrics
As I say make I marry
Dem talk say I no fit eeyeh
When I collect the bride price eh
My pocket e no reach
Dem come dey laugh at me
People wey for help dey talk say who I be
Dem say na wetin I wan prove oo
Avu onu uteghe ubei adai Ami
Then you shine your light on me
Dem say come carry your wife go
Agbada and Ashuebi, and then Pharaoh
Drowned in the red sea
see lyrics >>Similar Songs
More from WORDSMITH BASSEY
Listen to WORDSMITH BASSEY E NO GO FIT MP3 song. E NO GO FIT song from album THE PROPHECY is released in 2022. The duration of song is 00:05:04. The song is sung by WORDSMITH BASSEY.
Related Tags: E NO GO FIT, E NO GO FIT song, E NO GO FIT MP3 song, E NO GO FIT MP3, download E NO GO FIT song, E NO GO FIT song, THE PROPHECY E NO GO FIT song, E NO GO FIT song by WORDSMITH BASSEY, E NO GO FIT song download, download E NO GO FIT MP3 song