![wan try](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/30/3887f67b19db4aef9525e603f511034d_464_464.jpg)
wan try
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
My baby my baby
From today we go gum body
Like a queen you go stand by me
Na so we go dey fire on fire on
But my papa tell me
Say this journey no be bread and tea,
We go see many adversaries
Many people weh be frenemies
Naso dem go dey come come come
Tell you many things weh go piss You off
Wetin dem dey find na to break this Bond
Baby we should never let dem win
see lyrics >>Similar Songs
More from Tublark
Listen to Tublark wan try MP3 song. wan try song from album wan try is released in 2022. The duration of song is 00:03:32. The song is sung by Tublark.
Related Tags: wan try, wan try song, wan try MP3 song, wan try MP3, download wan try song, wan try song, wan try wan try song, wan try song by Tublark, wan try song download, download wan try MP3 song