wan try Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
My baby my baby
From today we go gum body
Like a queen you go stand by me
Na so we go dey fire on fire on
But my papa tell me
Say this journey no be bread and tea,
We go see many adversaries
Many people weh be frenemies
Naso dem go dey come come come
Tell you many things weh go piss You off
Wetin dem dey find na to break this Bond
Baby we should never let dem win
Oh no no no
Wan try lati mu wani ooo
Wan try lati tuwaka oh eh eh
Nothing go fit shake our love
Only and me
Wan try lati mu wani ooo
Wan try lati tuwaka oh eh eh
Nothing go fit shake our love
This I promise you.
My baby my baby
Dem fit tell you say dem see me for ikeja
That I was sipping henesey with a pretty chick
In the back seat of a bima
Iro ni wan pa ooo
Na wetin good dem dey like to dey Always bring down
Eke ni wan shey oo
But our love is strong it would Never faulter
So if dem like make dem do tiktok
Instablog abi na Instagram
Our burning fire our burning fire it would never go down
Iro ni wan pa o oh o oh o
Eke ni wan shey o oh o oh oooo
Our love would conquer oh oooo Ooo oo
Our burning fire, our burning fire it Would never go down
They can never hold us they can Never shake us
Our love is strong
Looking to my eyes
Wan try lati mu wani ooo
Wan try lati tuwaka oh eh eh
Nothing go fit shake our love
This I promise you