![Drowning ft. TeeStixx](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/06/0eb582d8f5f741298c7742a284e5c42eH3000W3000_464_464.jpg)
Drowning ft. TeeStixx
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I'm drowning, drowning in my own thoughts
No one wan offer me help
Dem talk say I too dey sabi think
Dem talk say I too sabi o (Oh oh oh oh)
But dem no know wetin dey for mind
Dem no know wetin I dey think
So many dey wey wan my downfall
Many dey wey dey show fake love
Many friends wey get bad belle
So many dey wey wan stop progress
But I no go gree oh, I no go gree
E olerimimu, olorun be leyin mi
see lyrics >>Similar Songs
More from Damzofficial
Listen to Damzofficial Drowning ft. TeeStixx MP3 song. Drowning ft. TeeStixx song from album Drowning is released in 2022. The duration of song is 00:02:34. The song is sung by Damzofficial.
Related Tags: Drowning ft. TeeStixx, Drowning ft. TeeStixx song, Drowning ft. TeeStixx MP3 song, Drowning ft. TeeStixx MP3, download Drowning ft. TeeStixx song, Drowning ft. TeeStixx song, Drowning Drowning ft. TeeStixx song, Drowning ft. TeeStixx song by Damzofficial, Drowning ft. TeeStixx song download, download Drowning ft. TeeStixx MP3 song