Ginja Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Whose tha man wey de call me para (Wey de call me para, I de para)
I say bust that man wey de peep from the corner
(Wey de peep from the corner corner)
As my brother man, Shey you go de for my matter, yeah
If I be your brother man, I go de for your matter
If I get the bigger bag I go pass you the ladder
As a bigger man, dem de call me don dada
Many many talks no de ginger me
Na money wey de ginger me
Money get Ginja
1m for the matter wey de sup
And this life, e get many prob
No de hinder me
Na money wey de ginger me
Money get Ginja
2m for the matter wey de sup
If you say I de para make I tell you on soft
Brother man I came for my money of course
Play make I tell you wetin really gon sup
Shots on Your brain and your body gon buzz
Coz I'm straight from the hood kept my feeling on lock
I have chase just this paper not love
Came for the food and I pray to the lord
Make e try put all my niggas on soft
If I get the bigger bag I go pass you the ladder
As a bigger man, dem de call me don dada
Many many talks no de ginger me
Na money wey de ginger me
Money get Ginja
1m for the matter wey de sup
And this life, e get many prob
No de hinder me
Na money wey de ginger me
Money get Ginja
2m for the matter wey de sup
You know, Small man talk but a biggie man do
Ridi ma ku
Played my part so I'm keeping my cool
Find your Gang
When you need a man too
If I buss one shot i go make your man blue
Wetin man do
Paid my price I'm original too
Fuck your gang ain't no Jiggy man fool
I de you make you hustle
You go chop
And the Shayo de for bottle
We de pop
We de spray the Cash in bundle
E de sup
And we pray to God for more deals make e come