Born Sinner Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I don do too many things o
Father forgive me my sins o
Right from the very begin o
You know I'm just trying to win o
I don do too many things o
Father forgive me my sins o
Right from the very begin o
You know I'm just trying to win o
Father I just wanna win
So I did what I did
Too many bad decisions
Good intentions within
Baba forgive all my sins
Cause you know how e be
I dey pray make you sorry for me
Your pikin
I don do too many things o (I don do too many things)
Father forgive me my sins o (Father forgive me my sins)
Right from the very begin o (Right from the very begin)
You know I'm just trying to win o (O Lord I just wanna win)

Now I dey feel Irie
Call all the goons on ground
Make dem show All the men
Make dem come gyrate
Fine fine bannies
Just dey dance all around
See the boy e don elevate
Bad man dem wan dey talk too much
But you know I cannot relate
Cause I dey find money everyday
No delay
No delay
I dey chop life everyday
Ah ya ya ya Ahhh
Baby gimme jiggy jiggy
No delay
Ah ya ya ya Ahhh
I dey count blessings everyday
Ah ya ya ya Ahhh
Oluwa no look me throway face
I don do too many things o (I don do too many things)
Father forgive me my sins o (Father forgive me my sins)
Right from the very begin o (Right from the very begin)
You know I'm just trying to win o (O Lord I just wanna win)
Eh Father I just wanna win
So I did what I did (I did what I did)
Ye Too many bad decisions
Good intentions within (Good intentions within)
Ye Baba forgive all my sins
Cause you know how e be
I dey pray make you sorry for me
Your pikin cause
I don do too many things o ( I don do too many things)
Father forgive me my sins o (Father forgive me my sins)
Right from the very begin o (Right from the very begin)
You know I'm just trying to win o (O Lord I just wanna win)