Focus Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Focus - Orthland
...
Hmm hmm
Ah eh ih eh ah ah
Orthland on the mic
Og ah ah
Eh ih eh ah ah eh ih eh
Oh na na
Person wey go help no go stress you
Put a smile on your face dey no go vex you
Dey go do it again dey no go stress you
Ah eh ih eh
As dem dey pay your Bill's dey no go shenk you
If God blesses you dey go still flex you
E no go be like say dey want to burst you ah ah
Alaso igbalode Akisa ti lo igbari
Kosi nkan tio le Pari
Oju mi tiri to kilofefisherubami
I depend on God
I carry my cross
Ori ni mobo
Osha tio le gbeyan
Motifi kogbon eh ih eh
Ah eh ih eh ah ah
Dey go say this, dey go say that
Oro aye le aye nika oooh
Atikowipe
Omo ologo ni mi
Moma shey orire
When my blessings beggin to flow
Koma fimi shey awati
I dont want to lose focus
I just want to be famous
Eh ih eh ah ah
O lord of mercy's
Send down your blessings
Forgive all my sins uh uh
(My sins uh uh)
I've learnt my lessons
When you dey bless me
Make dey no stress me uh uh
(Make dey no stress me uhhhh)
Oba ni ka dawojo
Oba ni kafaagun
Won fe idi abajo
Ise ashey laagun
Sometimes I dey wonder wetin dey happen
E con be like say na only dey struggle nah nah
Mio fe waaye lasan gbona
Sheybi no be sin if I praise the LORD
kishati ri ona lor
Baba fun mi loro so yeah yeah yeah
Dey go say this, dey go say that
Oro aye le aye nika oooh
Atikowipe
Omo ologo ni mi
Moma shey orire
When my blessings beggin to flow
Koma fimi shey awati
I dont want to lose focus
I just want to be famous
Eh ih eh ah ah
Dey go say this, dey go say that
Oro aye le aye nika oooh
Atikowipe
Omo ologo ni mi
Moma shey orire
When my blessings beggin to flow
Koma fimi shey awati
I dont want to lose focus
I just want to be famous
Eh ih eh ah ah
Ah ah eh ih eh ahhhhhh
Orthland on the m.i.c you know oh
I don't want to be like snake to koja lori Apata tiko yin eyin iih
That's whatsup
ode ile obeba
Awon omo odele obeba
Dey no know wetin sup for street