GUTDTWB Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Oluwa wetin dey ejaculate
Help your boy make e elevate
Jor nah nah nah whuu
Chilling with the A's of spade
Ladies dem dey roll there waist
No man fit downgrade
We want the whole bakery ahh
Chilling with the big boys Hey
Music in the beat by drey
Till when we gaz to wait (till when we gaz to?)
Ti' ba lowo pa won ma mo won ma Sabi
Enter shut down pah shut down pah
For there party
Make dem fell my sound .. grove my song
For there body mo' ke oluwa wa luwa wa
Give us our daily bread
Unannounced ( unan nounces)
I won be the best of my kind
When I enter there party make dem Sabi
Say ebora tun tide o
And I go dey make dem dey denge post
Sebi na borrow post we dey do when the raba no dey
Oluwa sanu wa
Owolan la ni ko wa wa ri allover
Oluwa sanu wa ah a
Owolan la ni ko wa wa ri kin takeover
Kowo sah ti de ni mo' bebe
For the trenches dem no send there
And den seh you know dem be hypocrite
Me gaz make mama proud
Papa gaz be happy dadada
Me no fit lose in my focus
So. Nothing you can say can get to me
Arin kaja Bata double hustle re kole gbowo japa
When you chase out ,.make you ball out
Bi cubana sho ye
Dem all it niggas go snitch on you
No lele
Sebi owolon s'ojuro
Totun wan s'gboro
If the money no dey come in buck ko seni to ma restq.. you
Oluwa sanu wa
Owolan la ni ko wa wa ri allover
Oluwa sanu wa ah a
Owolan la ni ko wa wa ri
Ti' ba lowo pa won ma mo won ma Sabi
Enter shut down pah shut down pah
For there party
Make dem fell my sound .. grove my song
For there body mo' ke oluwa wa luwa wa
Give us our daily bread
Give us ... Jesus give us
Give us give us
Jesus give us
Give us give us
Give us the whole bakery ahh
Flames!