Rotate Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Ye ye ye ye oh ye ye ye MILEX you be my lady tonight cause na you i go want for my life i no lie na you wey i like ye ye ye ye ye ye ye say
Body mad shape too good pretty lady come now na you wey i choose and girl no be cruz cause na you girl wey dey give me the juice, oh my gal shey you see? Only you wey i dey look for the room cause only you wey dey my mind baby girl me i no fit lie.
Ooh girl your body just dey give me ginger ooh the way you whyne this your waste ooh girl dey make me shiver ooh girlie give it to me now i don dey eager and he kind body wey i see tonight i no believe am ye
Rotate whine the whine she dey give say na rotate whine na rotate whine and she carry body say she locate man she locate man gal come give it to me bby no rush and bby no fast me i like it slow say na
Rotate whine na rotate whine the whine she dey give say na rotate whine na rotate whine and she carry body say she locate man she locate man gal come give it to me bby no rush and bby no fast me i like it slow oya shake am.
As she enter the place now na so she scatter the show na so the guy dem they chase na so the girls dem dey vex ooh say as she enter the place now na so she scatter the show now na so the guys dem dey chase ooh yes and the girls them dey vex
I just
Want to make you my own
Wanna be by your side
Early morning and night ye ye ye ye ye ye
I just
Want to make you my own girl
Wanna be by your side
Cause na you wey i want ye ye eeh
Rotate whine the whine she dey give say na rotate whine na rotate whine and she carry body say she locate man she locate man gal come give it to me bby no rush and bby no fast me i like it slow
say na
Rotate whine na rotate whine the whine she dey give say na rotate whine na rotate whine and she carry body say she locate man she locate man gal come give it to me bby no rush and bby no fast me i like it slow oya shake am.
Sammy jazz.