![Kilimanjaro](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/12/8fe2daa91a7c402b9fa008cb9dc54130_464_464.jpg)
Kilimanjaro Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Haaa... inna my space
Give me peace of mind make ah run my race in my pace
A lotta lotta pains wey Dey flow in my vain, in my head... (Yeah)
Set my lines on fire… burning my desire
Ogologo don fall, na Wetin dem wan hear
They wan to dig my grave make I fall inside, for my faceee ahro
Plenty badman Dey… ha
But I no Dey look them face... ha
Top we elevate tioo
Light my cigarette, blow my mind away…
Kiliman jo kiliman joro... haaann
Kiliman jo, kiliman ja… kilimanjago
Vibez long like kilimanjaro
Kiliman jo kiliman joro... haaann
Kiliman jo, kiliman ja… Kilimanjaro
Vibez long like kilimanjaro
Haann... uwii eeeeiiii
Uwii… eiiiii , Uwiii… eiiii
Uwiii… vibez long like Kilimanjaro
No disrespect my Nigga... you fit relate
I'm shooting vibez and I don't gat to aim
Reminiscing matter back from days
I put my every all into the game…
Don Dey carry my matter on top their head
Omo e don dey set
Ogologo don fall, na Wetin dem wan hear
They wan to dig my grave make I fall inside, for my faceee aro
Plenty badman Dey haaa
But I no Dey look them face haaa
Top we elevate tioo
Light my cigarette, blow my mind away
Kiliman jo kiliman joro haaann
Kiliman jo, kiliman ja
kilimanjago
Vibez long like kilimanjaro
Kiliman jo kiliman joro... haaann
Kiliman jo, kiliman ja… Kilimanjaro
Vibez long like Kilimanjaro
Haann... uwii eeeeiiii
Uwii… eiiiii , Uwiii… eiiii
Uwiii… vibez long like Kilimanjaro