![Tire Me](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/10/8f5185c0f84e401e992768dda6a23572_464_464.jpg)
Tire Me Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Eeeyyy its always a vibe with Julz
Ewu egwu Jay Zittas vibes only
Suffer life done tire me
Everyday job gan done tire me
Naija wahalla bro done tire me
The whole government sef done tire me
E done tire you
E done tire me
Sharp bani for the corner
Wey dey wire me
Say make i buy iphone
The thing tire me
She never know hungry wey the fire me fire me
Abobi check am see i never chop since morning
Tommorow hunger done dey worry me
From morning wey we wake
Men done position for better solution
The suffer no be fake
To level up for this nation be like hurricane
E fit sweep your finance na to sell Kapa
If you no focus na to hug sapa
And careless men go still dey form big papaz
The error done dey much we need quick response
Forty foot of nothing na him full the port
To buy fuel ma be like game of thrones
Pdpapc we no dey see results
Cha cha cha cha cha dem stil dey yan us dust
Pa pa pa pa pa area still dey burst
Future Nigerian leaders don pass fifty since
How the same old ones still dey seventy please
Suffer life done tire me
Everyday job gan done tire me
Naija wahalla bro done tire me
The whole government sef done tire me
E done tire you
E done tire me
Sharp bani for the corner
Wey dey wire me
Say make i buy iphone
The thing tire me
She never know hungry wey the fire me fire me
Country people make una check am see
E never tire you e never tire you
Eighty billion enter voicemail nobody talk
If you choose to talk dem go off your mic
Believe it or not naija matter no dey end
Unless we take the powers back into our hands
Make each and everyone of them pay for their crimes
Coz las las wetin dem wan leave behind
Election done dey come dem wan full our ears
Just arrange me level make i hear you first
Taaaaaaaa egberi papa no dey bother me
Disembark from all that careless cappings
Cha cha cha cha cha dem still dey yan us dust
Pa pa pa pa pa area still dey burst
Future Nigerian leaders don pass fifty since
How the same old ones still dey seventy please
Suffer life done tire me
Everyday job gan done tire me
Naija wahalla bro done tire me
The whole government sef done tire me
E done tire you
E done tire me
Sharp bani for the corner
Wey dey wire me
Say make i buy iphone
The thing tire me
She never know hungry wey the fire me fire me
Vibes only
Maazi maazi maazi ewu egwu