![Opportunity](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/05/22345587357b48d4b7e48b811fc7bc0e_464_464.jpg)
Opportunity Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Every opportunity me take my chance
Every opportunity me take my chance
Every opportunity me take my chance
Cos I no relent
Son of the light boomba
Everyman gat a story to tell
If them get opportunity to yarn there mind
Normally things wey eye don see
Say eye self shock
That's why me shine am bright
Me no wan be a looser for my life
Every opportunity me take my chance
Me no go let nobody take my place
Every opportunity me take my chance
Every opportunity me take my chance
Every opportunity me take my chance
Cos I no relent
As I dey work everyday of my life
I dey pray to jah
Make he no let me fall
Me I pull my life all through along the line
Only me know Wetin I want
Where I wan be
Where I wan be
Where I wan be
Only me wey know
Where I wan be wetin I wan do
Where I wan be only me wey no
Me no wan be a looser for my life
Every opportunity me take my chance
Me no go let nobody take my place
Every opportunity me take my chance
Every opportunity me take my
Every opportunity me take my chance
Cos I no relent