Loya3 Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Skeppa
From the 90s
Osubebeee
Ben don this
Ayakataaaa
Oouuu
Oouuu
Oou
Gimme your loyalty
Your loyalty (loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty (loyalty)
I need your loyalty ahhh
Your loyalty (loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty
Na you I wanna follow go
Na you me wan follow go
I go polongo (Polongo)
Baby I go polongo (Oh no)
Whine down for me so
Baby whine down for me so (Oh no)
The way you shake your waist o (Shake your waist o)
I no fit think straight oh no
Make you no go fuck me up o (Yeah)
Make you no go fuck me up o (Huh)
Ah me rely on you girl (Guh)
Ah me rely on you girl (Guh)
The way you dey do me girl (Huh)
Ah me no give a fuck o
About the things Wey your friend's dey talk o
About people, wetin dem talk o
Gimme your loyalty
Your loyalty (loyalty)
Gimme your loyaltyyyyyyy
Your loyalty (loyalty)
I need your loyaltyyyyyyy ahhh
Your loyalty (loyalty)
Gimme your loyaltyyyyy
Your loyalty
Girl you go kill me
The way you do me (Yeah)
You dey do me ( Do me)
You dey P me ( You dey push me)
I love the way she dey look at me
Whenever she see me staring
She dey blushing ni
Wetin you gimme chop I no understand
Whenever you dey with me
My thing dey stand
I have been feeling you
whenever I am with you (When I am with you)
I have been feeling good
whenever I am with you (Am with you)
Make you no go make me feel bad
Make you no go make me feel bad
Ah me want real you
Ah me want real you
Gimme your loyalty
Your loyalty (Loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty (Loyalty)
I need your loyalty ahhh
Your loyalty (Loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty
Gimme your loyalty
Your loyalty (Loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty (Loyalty)
I need your loyalty ahhh
Your loyalty (Loyalty)
Gimme your loyalty
Your loyalty
Osubebeee
Ayakataaaa