ChopLife Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Chop Life ooo
Ehh ehh
Chop Life ooo
Oooo oiii
Enjoyment weh you see so
Brother I swear e no de kill person
Anyi je sie anyi anata nu
Ima kwa na ndi eze anatago Aloor
Iye Iye Iye iye iye
Imana olilanya di
Iye iye iye iye iye
Onye dindu chekwube Chukwu eh
Iye iye iye iye iye
Imana olilanya di
Iye iye iyeo ko ko ko ko ko
Say
We no go Hustle till infinity
But na to steady Chop Life till eternity
We no go suffer till infinity
but we go de bubble de go till eternity
We no go Hustle till infinity
But we go de steady Cash out till eternity
We no go suffer till infinity
But we go de worry thier mind till eternity
Enjoyment weh you see so
Brother I Swear e no de kill person
A keg of palmy for my table
Ishi ewu pepper soup for my table
From Sun up to Sun down we de inside
Serve yourself make we start to de manya manya manya
Egwu eme my people na here we de ooo
Say iye iye iye iye iye iye
Imana olilanya di
Iye iye iye iye iye
Onye dindu chekwube Chukwu eh
Iye iye iye iye iye iye iye
Ohhh nooo
Iye iye iyeo ko ko ko
Say we no go Hustle till infinity
But na to steady Chop Life till eternity
We no suffer till infinity
But we go de bubble de go till eternity
We no hustle till infinity
But we go de steady cash out till eternity
We no go suffer till infinity
But we go de worry Thier mind till eternity
Imana nwata kwocha aka
Osolu ndi eze rikwe piom
Piokom piokom
Imana nwata kwocha zi akanu
Osolu
Ogaranya rikwe piom piokom piokom
I say na God de run am ah
Say na him be the sure plug iyoo
I say na God de crown king ooo
Na him be the one with the final say eeeh
Yeah Special Recognition to the Politikal Chiefo
Executive
I say na God de crown king o
Na him be the one with the final say ehhh
Egwu ka anyi ji bia Egwu ka anyi ji bia
Egwu ka anyi ji bia
Egwu ndioma
Let's go
Egwu Ndi Eze
Say we no go Hustle till infinity
But we go steady bubble till eternity
Yeah Saco Records Empire