![Hallelujah](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/03/17ef2c903dd24d75822234876bd194e8_464_464.jpg)
Hallelujah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
You dey hustle non stop but e no dey pay
If dem talk your story give person dem go craze
You been smiling but deep down you are not the same
Yeah
Make you no worry cos e go be okay
Osofo ahyɛ wo bɔ
Debi debi bi bɛ fa
But e no dey show
You dey scream aloud Abba father where you dey
Cos I dey mad ooh
You've been smiling but deep down you not the same
Yeah
Just lift those hands up hoping and say
Yeah yeah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Many things wey man don face
See I've been through the mud and I've suffered it all
But I can't give up on myself
So I hit my knees and give it all to Christ
Yeah yeah yeah yeah
Ɔdi adom bi atɔ mi so
Ɔdi nnwom bi ahyɛ menum
Atanfo hwehwɛ me saa
Ɔdi adom bi atɔ mi so
Ɔdi nnwom bi ahyɛ menum
Atanfo hwehwɛ me saa
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Even being alive
And that alone is okay
If you got me
When I call
You dey hear me
When I pray
Even when the clouds in the skies
They no dey light
Ebe you naa go dey hold me tight oh
You dey clean my tears when I cry
And that be why
I go sing
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Wey you go sing one day
Ɔdi adom bi atɔ mi so
Ɔdi nnwom bi ahyɛ menum
Atanfo hwehwɛ me saa
Ɔdi adom bi atɔ mi so
Ɔdi nnwom bi ahyɛ menum
Atanfo hwehwɛ me saa