
City Devil ft. Corzzy Blaque Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Corzzy Blaque oh
Edey inside
Collinwud oh
Loud and clear
I was singing for you whole night long
You are mi light
Let me love you
Put it pun on me
No go stress you
Once and fall all
I go drive you
I go marry you
Wherever you dey
I go come for you
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
Tell your Mama, tell your Papa
I go make them proud
Round the world
If you're alone I go dey worry
Can I give to you sexy love
Before the nightfall
I no do long talk
She grind me very long
I'm feeling so strong
Koe venam koe benam
Li venam li venam
Me ka vi ma tro trom yi naa
Oh yeah, who in pikin be that ooo
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
Girl I go fall on you like apple tree
Fall on you like banana tree
Sun shine on you my beauty queen
Me I no dey talk much
And I go fall on you bana tree
Ke roko na tsa ka
I go fall on you like apple tree
Ke roko na tsa ka
I go fall on you like banana tree
Ke roko na tsa ka
I go fall on you like apple
Ke roko na tsa ka
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
She is a pretty devil
Know her pass city devil
She is a pretty devil
Know her pass pretty devil
Girl I go fall on you like apple tree
Fall on you like banana tree
Sun shine on you my beauty queen
Me I no dey talk much
And I go fall on you bana tree
Ke roko na tsa ka
I go fall on you like apple tree
Ke roko na tsa ka