Keep pushing ft. Dasmart Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Klesonkvsh on this one oh
Call me Dasmart yah yah
Wait
As a young boy from the longoo
Them no dy see the pain when they see the gain wonni Ashey Voodoo
Them no wan see us rise like we soak Garri
Magba letter Ayo kodunyi topari
See a broke boy gat No padi
If you see me Grinding Eru sapa lonbami
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
And I believe sey very soon e go sup
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
Olohun emioooni phor
Everybody get e own time o
Everybody get e own Wahala
When it is my time I go shine oh ah
I pray to Baba make I go higher
Work and pray make you call on Baba
Buckle your sandal make you stand fit dada
As them dy check you make you try to dy balance
Pull up in a Benz pelu white Agbada
My eyes on the bigger picture
I swear I go get money Biggi Bag o
Stubborn I will never give up
Oluwa blessings fall on me Make I turn Biggi man o
My eyes on the bigger picture
I swear I go get money Biggi Bag o
Stubborn I will never give up
Oluwa blessings fall on me Make I turn Biggi man o
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
And I believe sey very soon e go sup
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
Olohun emioooni phor
Omo toba mowo dele lobi e maayin
E no easy to be a Man
Emi stubborn one man Army
Kinmashey rogun Araye Egbami Erami
Because Oluwa ti Gbeja mija
As e dy bless me e dy bless them my niggas
Omo Olope living Lavida
Born Champion you know i am a Winner
Oluwa ti Gbeja mija
As e dy bless me e dy bless them my niggas
Omo Olope living Lavida
Me I am a Born Champion
They call me Trenchkid emi Ologo plenty
Na motivations to me all their Shenkings
My prayer be sey make my pocket no dy Empty
So as I dy wake up prayer is the first thing
Best thing
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
And I believe sey very soon e go sup
So I keep pushing nonstop
Me I just dy live my life on God
Na pesin wey get money be boss
Olohun emioooni phor