Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Yhung2four shawnazz

Omo nah true life story

Eehehh

Charlie is a boy

Praying for the favour of God

Many things wey him put in hand

Many dey spoil

Him con dey reason wether nah him carry badluck

Abi nah friends wey him follow dey wish am badluck

Him even take because of am reject Martha

The kind things wey dey him mind e pass matter

Himself wan drive Benz carry money scatter for club

Many girls wey (Omo Dem plenty for club)

The streets nah the key make you raise your support

Make you no cry last last say you too dey fuck up

Education is the best even when you withdraw

Omo no time to dey check time ask am your clock (Chaii)


Everybody wan dey okay

Everybody wanna jaye one time o

Nobody wan stay behind as we dey pray father send down your rain o

Cause e be street wish to hammer

(Street wish to hammer)

Ahnn ahnnn ahnnn ahhn

Say we go make am

Nobody go stop us (Ahn ahnn)


If I tell you say me no wan shut down the show

Omo nah lie o

If I tell you say me no wan drive all the cars

Omo nah lie o

If I tell you say me no wan blow

(Me no wan blow Omo nah lie o)


Everyone head faced up (Stay up)

Looking for good things to come by now

We do hustle we don double in

We don dey wait for a birthday now

Life nah lesson life nah teacher

We don learn we no form galadima

Nleka nah something we dey forbid

If e near you e go see you finish

Ah eh o jah abeg o listen to voice of the street

Ah eh o jah abeg o listen to voice of the street


God no go shame you Charlie you go ball

Everything you do just put am all on God

Nah who laugh last wey dey laugh out the best

People go see you say you dey press

E no matta anything wey dem press for the press station everything all is a press

Police dey come Omo that statement don vanish

Very soon you go see Dem go all vanish

Better vanish with wealth or Omo nah poverty

Diseases wey full the streets

Omo nah poverty


Everybody wan dey okay

Everybody wanna jaye one time o

Nobody wan stay behind as we dey pray father send down your rain o

Cause e be street wish to hammer (Street wish to hammer)

Say we go make am nobody go stop us (Ahn ahnn)


Charlie you go ball one day

No matter wetin Dem dey talk for the streets you go make am someday


On God


Street Wish

E be street wish

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status