![Anyway Nah Way](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/27/df49dbf5f6fa4b02bd58cdf6f1f8fccc_464_464.jpg)
Anyway Nah Way Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh Na Na Na
Na Na Na
Oh Na Na Na
Na Na Na Na Na Na Na
Supason oh
Ye !
Ye !!
Echikete chiketechi
Echikete chiketechi oooh
Ah
Echikete chiketechi
Echikete chiketechi
Ye !
Wetin my eyes see for street oh
My mouth no fit talk am
No No No (no no no)
Wetin my eyes see for street oh
My mouth no fit talk am
No No No (no no no)
But anyway na way o we go party oh
Anyway nah way o we go sha manya
Anyway nah way o we go jolly oh
Anyway nah way o we gats turn up oh
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way
I can’t come and kill myself oooh
I can’t come and kill myself oh nah
My Momma say no kill yourself oooh
But my Momma say hustle for yourself oh yeah
So I hustle for myself oh
For my people
My guys oh
For my fans oh
For my Momma
I want to buy a benz oh
Flexing with my friends oh
Street no be gra gra
Brother nah sense oh
Jakputu meke girl girl
Jakputu meke girl girl girl
Burukutu meke girl girl
Burukutu meke girl girl
No dey dull this party oh
Can’t you see life nah once oh
No dey dull brother work oh
Follow your heart no bicut oh
Because
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh
Brother abeg oooh
No dey kill my vibe oh
(no no no)
Sister abeg oooh
No dey kill my vibe oh
(no no no)
I want to hustle money
Buy motto for mummy
Fly myself to Germany
And if i like i fly back to my country
Yeah yeah
Supason i give dem the vibe oh
Brazhoney gimme the beat oh
Dey don Dey feel the fever like WIZ & TIWA
Oya come to the dance floor
Make we party oh
Ay
Dance floor make we rock oh
Ay
No time to waste oh
Brother - Sister
No time to waste oh gan
Wetin my eyes see for street oh
My mouth no fit talk am
No No No (no no no)
Wetin my eyes see for street oh
My mouth no fit talk am
No No No (no no no)
But anyway na way o we go party oh
Anyway nah way o we go sha manya
Anyway nah way o we go jolly oh
Anyway nah way o we gats turn up oh
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way oh (manya)
Anyway nah way
Anyway nah way (sha manya)
Anyway nah
Anyway nah
Anyway nah way
Supason oh
(It’s Brazhoney on the beat)