Cruise (Freestyle) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Tell me boy tell me boy
Wetin you want Oo
Na so so koni koni love you dey play me so oo
Tell me boy tell me boy
Wetin you want Oo
Na so so Koni koni love you dey play me so oo
He just wants to kpansh
He nuh want to flex
Show him to my friends
He go turn him face
He run away
He nuh want to flex
G-Boy with the big man moves
He wan catch my cruise
(My cruise)
G-boy with the big man moves
he wan catch my cruise
He wan dey use me play ooo
He wan dey turn my mind
He wants SEA to go insane
He wan dey use me play ooo
He wants to turn my mind
(My mind my mind)
He wants SEA to go insane
For your case I fi catch a case
For your matter I fi go crazy
You no want mek dem see your face
But I no send them
I no fi replace you
He just wants to kpansh
He nuh want to flex
Show him to my friends
He go turn him face
He run away
He nuh want to flex
G-Boy with the big man moves
He wan catch my cruise
G-boy with the big man moves
Him wan catch my cruise
Follow me boy
Follow me boy
Follow me boy
Come come follow me boy
Shey you dey feel me
I dey feel you
You dey feel me
You dey feel me
I dey feel you
Shey you dey feel me
Ghen ghen
Ghen
Ghen ghen
Hei
Ghen ghen
Ghen ghen
Esteri aya oba
Aya oba
Esteri aya oba
Aya oba
Aya Oba
Follow me boy, sare wa
Follow me boy
Follow me boy, sare wa
Follow me boy
Come my compound I wan follow you yarn
I see you, and I'm liking your style
I am liking your style
Mo fe ba e soro
Come follow me yarn Oo
Come follow me yarn Oo
I like boys Oo
SEA for Emgodz