![This Life](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/25/6499a6cd5ad84518a8bc3457ea8eca2e_464_464.jpg)
This Life Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
This Life - Jeremhy
...
My brother man otipe gan
Wey i don do that freestyle and the hit song
My nigga man otipe gan
When we dey waka from the street to the junction
E no easy for bad man to get joy
Bad man no get label or symbol
I get no choice kini mofeso
For my street people talking about us
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
If i no get if i get
I swear dem no want me
Only reason why people wanna chop me
Dem beg u for help tell you sorry
Jah blessings go shine no man stopping yehh
Me hustle for money cos i want peace
I pray on my knees early morning
No bother me please i no want shit
As i Dey on my own i no compete yehh
Time go speak one day yehh
Everything go dey okay yehh yehh
Man go pray for that grace woah woah
So our promises no go fail
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
From kid, boy must to be a man o
Dem pray make i fall but me I stand o
Na forward ever no reverse o
Anything you wish me i wish you back o
My gees for street no dey smile o
So many things for mind no long cap o
For hood i dey man go faji woah woah
Anything wey dem talk no concern o
My brother man otipe gan
Wey i don do that freestyle and the hit song
My nigga man otipe gan
When we dey waka from the street to the junction
E no easy for bad man to get joy
Bad man no get label or symbol
I get no choice kini mofeso
For my street people talking about us
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
No Matter how manage you live this life
Yawa go dey
Yawa go dey
No matter how far you dey distance
Or far away
Or far away
Yawa go dey
Or far away
Yawa go dey
Or far away