True Story Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I just shot a man down
Mama mama I just shot a man down
F2geezy
Living on my terms and I don't care
Make e no dey be like sey I pkanke e
Ni gba to tojo lo do padi e
You go don see sey I no fancy e
She mo le pe e
I don knock your gate tire
But me no dey there
All these Nigga acting funny
But me no dey fear
Gbona feli feli
See me inside teli
Feel it in my belly
I dey feel like macavelli
Standing in my way
Everywhere we dey
Back then in mowe
Eni mowe lomo way
Yeah yeah
Did you see what I done
Came in a danfo
Se emi lo fo fun
Ye ye ye
Awade de de de
Awade de de de
Awa tan komo lede
Awade de de de
Se na like this we go dey dey
This is my story this song
My mama told me
Anything I do is for me
Anything you do is for you
This is my story this song
My mama told me
Anything I do is for me
Anything you do is for you
Yes oh they can't oh
All the things wey Dem do fit fake oh
No every guy you see you go shake oh
No be every cup you see you must drink oh
Pass me the kush pon d lighter
Don't do ciroc only water
All this witches holy water
Elegushi spray me dollar
Make you my ginger hustle
Gbowo mi soke
Baba mi loke
Geezy is talking
Geezy is talking
All the bullies stepping in my lane
Me I just I be riding on my wave
Me I wan to kole mi mo le
Make I kole mi mo le
Make dey call me Omah lay
Bad belle people make them jump and pass
Anything them do na dem ne ne ne nue
Them go dey pray make I get quanta
Ololo lo lo na na
Awade de de de
Awade de de de
Awa tan komo lede
Awade de de de
Geezy just dey always want to kolemole
Make e no dey be like sey I wolewole
Geezy just dey always want to kolemole
wolewole wolewole
I go live my life nothing test me
Me I must to buy mommy Tesla
Do am sharply make I no dey wait
All my guy dey don ball I no jealous
Dey my lane.
Uh ye ye ye
Uh ye ye ye
Ye ye ye
Ye ye ye ye ye
This is my story this song
My mama told me
Anything I do is for me
Anything you do is for you
This is my story this song
My mama told me
Anything I do is for me
Anything you do is for you
Awade de de de
Awade de de de
Awa tan komo lede
Awade de de de