Bless ft. Nachi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Bless ft. Nachi - Wyzdom Noble
...
Oh ra ra ra ra
Eh
It’s Wyzdom Noble
Unstoppable noni
Woman wey dey find pikin
No dey wear pant sleep o
Person wey dey go em house no dey tire for road o
No pain, no gain
Before you get (?) treasures
Believe me, you must pass through some difficulties
Streets can be masquerading
Brother no fear them
Believe in yourself
(?)
Back in the days
My maleh beg for food o
Just make em pikin chop go school o
I remember when garri be my fried rice o
But where I dey today na people prayer point o
I dey primary 2, I dey cultivate for people to see my daily bread
Everyday omo na trouble
Nothing good comes easy my brother
Believe me, hard time no dey last forever
There is time for everything for this life o
Time to hustle, time to flex, time to park well oIf you get money, help the poor ones o
Echi di ime (Tommorow is pregnant)
My brother no one knows tomorrow
Ehen
No one knows tomorrow
Nwannem o
No one knows tomorrow
Imana ego si na chi o
Akunuba si na chi
Akaraka si na chukwu o
Brother believe me
Money si na chi o
I dey work, I dey pray
Oluwa bless me o
Cause people wey make am no get two head oAfter secondary school
Journey of life beginning
Nobody to help me
No money for uni
Then I took the decision that I’m gonna serve Oga
I left Okpoma enter Akwa Ibom o
Everyday hustle, money no be my (?)
Based on low low I still dey serve oga mi
After serving my oga
Oga no settle o
E push me enter street, I run go Auchi o
Say we struggled
We borrowed wheelbarrow
(?) rain beat me
(?) no pity
But as a real Igbo boy
I no give up
Every day I cry to God
Baba lift me up
Few months later my Dad puff
After the burial bros life tough
Yam yam
Landlord pursue for rent o
My and my brother we dey sleep for street o
Every night cold, mosquito bite o
I dey beg oluwa, baba biko yem ego
Cause akalakam, Ego bu mmawu nwoke
I dey beg you, oluwa ma gbagbe mi o
Imana ego si na chi o
Akunuba si na chi
Akaraka si na chukwu o
Brother believe me
Money si na chi o
I dey work, I dey pray
Oluwa bless me o
Cause people wey make am no get two heads o
Baba come end this misery
Make poverty turn to history
Olisa gozie num o
Gozie num o
Gozie num o
Chia
Baba bless me
If I tell you brother what I have been through
If I tell you wetin I don pass through
Olisa gozie num o
Baba bless me o