Adim Bad Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Eko
Uhh ohh
Uhh ohh
Uhh ohh
Uhh ohh ooohhh
Do you know this nigga Eko
Adim bad
Ghetto boy but see me na ye
Adim bad
Say my music mystical ye
Adim bad
Smoother than a criminal ye
Adim bad
I am badder than bad o
And the matter don cast o
Her mama no want Gass o
Oga Bakatamba ooohhh
Blessing don dey full for my cup
Why I no go shoot all my shot
Senior man like Iheanacho ohhh
On the low I got eruku moving with me
Kele see the life now she won move in with me
When I knack am from the back don't move an mm mm
Yeah yeah yeah
Do you know this nigga ye
Adim bad
Ghetto boy but see me na ye
Adim bad
Say my music mystical ye
Adim bad
Smoother than a criminal ye
Adim bad
I am badder than bad o
And the matter don cast o
Her mama no want Gass o
Oga Bakatamba ooohhh
We bin dey hustle for peanuts
Dem bin leave us cos dey say dey no believe in us
For this section na winners
You don't need me sorry bae you need Jesus
Money matter sure pass wey the benji ya
Karishika won dey tempt me sha
Gimme space o make I concentrate o
Wait o
Do you know this nigga ye
Adim bad
Ghetto boy but see me na ye
Adim bad
Say my music mystical ye
Adim bad
Smoother than a criminal ye
Adim bad
I am badder than bad o
And the matter don cast o
Her mama no want Gass o
Oga Bakatamba ooohhh
Mm mm
Blessing don dey full for my cup
Upblown mm mm
Mm mmmm
Mm mm
Back in the day when dey hustle for peanuts dem be dey leave us
Cos they say we no be genius to believe in us
UPBLOWN!